Miss Simplicity - Yes o Omoni Oboli don dey do ham again oooo, she don dey cook one correct ogbonge comedy film o wey she call d name "Okafor's Law...
The film wey be abt one married woman wey come meet her former boyfriend nd wey come get to follow d Okafor Law wey tok sey if one man don follow one woman sleep before, he fit still sleep wit d woman again to take save her marriage naim dem dey shoot for Ikorodu for Lagos o nd na many many ogbonge actors nd actresses lik RMD, Blossom Chukwujekwu, Tina Mba, Toyin Aimakhu, Yvonne Jegede, Mary Lazarus, Uche Nnaji, Ken Erics, Halima Abubakar nd plenty odas wey Yinka Edward dey lead nd na Pat Nebo naim be d designer for d set o...
See sum of d pinshures wey dem take for d set afta d cut...
Thursday, July 14, 2016
(FOTO)SEE WETIN OMONI OBOLI DEY PLAN TO SAMA HER FANS O
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment