Miss Simplicity - For d August edition magazine wey Allure Magazine sama us, na Kylie Jenner wey be TV star naim tanda for d back wit correct correct beta pinshures dem nd she tok many many tins for d interview wey Allure Magazine do wit her o...she tok abt her lips, fame nd abt hw she take dey do wit her fans o...
See d pinshures afta d cut...
No comments:
Post a Comment