Miss Simplicity - Rita Dominic wey be one of d ogbonge actress wey Nollywood get naim don come out com tok sey she no go fit date any man bcos of him money...
For one interview wey Hollywood London Magazine do naim ma'am Rita take tok sey before she go date any man o, e go be sey she like d man naturally o sey e no go be sey na bcos of him moni or him heritage o..
Dat is to sey ma'am Rita dey try advice us sey Love o dey very important o...thank u ma abeg tell dem o, moni no be love o nd moni no be everything....
No comments:
Post a Comment