Miss Simplicity - Niyola glows wey be correct singer wey sing "Toh Bad" naim don sama us wit new pinshures wey she wear beta fine fine colourful clothe wey make sense die nd she com finish d tin wit her fine smile wey dey priceless o...
Make una see d pinshures dem wey she take polongo her news song afta d cut...
No comments:
Post a Comment