Miss Simplicity - Pipu bin dey carry news abt sey Iyanya wey be singer nd co-founder of TripleMG dey fight wit him partner wey be Ubi Franklin bcos of set him marry Lilian Esoro wey be actress o base on sey Iyanya tok sey him go son launch him own record label o..
Ubi Franklin bin don deny d tori wen him dey chat wit YNaija o nd now Iyanya sef don com out come tok sey na lie o, him no dey follow Ubi abi him wife fight o, sey dem friendship nd partnership dey kampe o nd he com still hail Lilian sey d lady o sabi cook wella..
Make una see hw he take tok ham for him IG page afta d cut...
Thursday, July 14, 2016
ABEG ME ND UBI FRANKLIN NO GET KWATA OOO, OUR FRIENDSHIP DEY KAMPE...IYANYA
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment