Saturday, July 16, 2016

(FOTO)HALLELUYAH!!! OMALICHA DON KAWASAKA COMOT FOR SINGLE PIPU CLUB OOOOO

Miss Simplicity - Yes o we for TPN dey send our congratulations to Anita Ifeoma Isedeh wey pipu knw as Omalicha of Rhythm FM o base on sey na dis very today naim she marry Alex Hughes wey we know as DJ X-EL wey she bin don dey befriend tey tey...
She make sense for d off-shoulder wedding dress wey she wear o nd na Stella Addiction wey be her old friend naim do her makeup for her o...
Make una see pinshures wey dem take for d wedding today oo...

No comments: