Miss Simplicity - Tayo Sobola wey be one correct actress nd producer wey Yoruba Nollywood get naim don nack us wit d new pinshures wey she dress like Yoruba nd Edo bride wit coral bead o...
The actress sama us wit her fine smile wey make sense like sey tomorrow no dey o...
See d pinshures wey dey gbono feli feli afta d cut...
No comments:
Post a Comment