Monday, April 11, 2016

AWWW... SEE WETIN LAFUP TAKE DIS BURIFUL PINSHURE CELEBRATE

Bobagunwa himself, one of the comedians wey dey make brain for Naija and wey get him comedy root for Ibadan. Share dis buriful pinshure for him instagram yesterday. Na for MC Abey show ilaff with MC Abey wey happen yesterday he for snap am,  and he come take am celebrate the 20k pipu wey dey follow am for instagram. We say nice one and congratulobia..... God know say I love dis pinshure baje baje.

No comments: