
Make Baba God sha dey protect persin, na so everybody dey yarn wen dem hear say 3 of we pikin for Naija wey dom go Saudi to hail Baba God for Hajj dis year follow join pipu wey woundjure wen one crane go fall on friday. According to NAHMCO megaphone wey yarn with Punch Newspaper, he say dem never confirm but dem don dey shine light on top the mata to take sabi if any of we pikin dey among the pipu wey kpain. We pray make Allah take him holy hand touch dem sharperly sharperly.
No comments:
Post a Comment