Monday, April 25, 2016

CONGRATULOBIA SOLOMON AKIYESI DON MARRY AGAIN

MISS SIMPLICITY - Solomon Akiyesi wey be one actor wey make sense wella nd wey make news for 2013 wen him wife Lilian Akiyesi wey bin carry eight month belle para scatter their marriage on top sey d man don marry anoda woman for outside o wey e name be Uloma Agwu o. Dat time pipu bin com dey call d man "Serial Husband" o bt d actor bin deny ham o. Last yr December, d actor post for him Facebook page sey he don him sweetheart for Uyo for Akwa Ibom o bt him no gree tok d woman name o. Today sha d actor sama media wit d traditional wedding picture wey him do wit Owabia Doris yesterday for Rumuepirikom wey dey Port Harcourt o nd dat one com make four women wey d man don marry o..that is to sey dis na d man fourth marriage ooo nd pipu dey send their congratulation massage ooo.
Anyway we for TPN sef dey sey congratulobia too oooo

No comments: