Saturday, June 4, 2016

SPARTACUS 4 WITH MC RAPINDADY GO LAND FOR FUNFACTORY TOMORROW

Ibadan go laff taya tomorrow wey be June 5 when for the fourth year, SPARTACUS COMEDY SHOW with Mc Rapindady go enter town and many artiste go follow am rock the city, some of the special guests na: Gbenga Adeyinka,  Koffi Da Guru, Dr Smile          plus 1stBon. Other comedians wey go follow dey na, Stiil Ringing, Peteru, Arole, Mc Dakota, Shete, Dr Warri Connect, Afouda, 13th Disciple, Mc Olympia Baba, Gifted MOUTH, MC Johnny, Remote, Anointed Mallam plus others. Musicians na; Keanzo, TuWyze, DizzyMbata, Fabulous Pizzy, Sade Blaq,Major Matt, BK GMB, Olanextee, JIDE SAX and Shade Awesome and dancers na
The Expandable, Cymbals plus
Dj Secxy and Dj Vicki. Na for Funfactory for Bodija e go start with red carpet by 2 pm. Gate Fee na 1k (reg),  5k (VIP), 50k(table for 4), 100k( table for 8). Sharperly get your tickets available for Film House Cinema Dugbe and Frostyz Eatery Bodija,  www.errandmall.com
or call or whatsapp 07031373320
Tickets go still dey for the VENUE 2moro from 12noon. So make una no dull am O.

No comments: