Miss Simplicity - Chika Ike wey kawasaka comot for our ogbodo Nigeria go Dubai go do vacation don sama media nd her fans wit her pinshures to take show sey she dey her vacation for Dubai o...Moni gud sha, if u see person wey tok sey him no like moni abeg try make u go do test for ham o bcos seriously na moni naim dem take dey do sum tin for dis world...Pinshures afta d cut...












No comments:
Post a Comment