Nobel laureate, Professor Wole Soyinka, nahin don yan say all the gboa gboa wey the Avengers den dey say e no make sense at all. Prof yan dis wan as government dey yan say den wan follow the Avengers gist sake of say den wan sabi as e de go.Professor Soyinka yan say wetin den dey fight for sef hin never sabi. Say den just dey do anyhow and nobody sabi weytin den want. Baba con yan say make den stop all the kasala con go folow we federal government gist.

No comments:
Post a Comment