From all of us for TPN (The Pipu's Network) we join the full world take say Ramadan Kareem plus Ramadan Mubarak to we Muslim brothers and sisters wey don position to enter 30 days of no food. Abeg make una no take style chop O, no take style drink, and no look wetin you no suppose look. May God answer we prayer O. TPN go dey sama una some things to help una enjoy the month insha Allah.

No comments:
Post a Comment