Sunday, June 5, 2016

IF YOU STILL DEY FOR HOUSE, YOU DON DEY LATE O.. COS SPARTACUS DON READY TO ENTER ARENA



Na today O and Rapindady dey let una Sabi say time don reach make una come laff kpain your worries O. Na for funfactory for Bodija and na free, just hold at least 1k. SEE babe's wey dey wait to receive you sef.



No comments: