According to Zuma Times Hausa, one man wey hin name be Haliru comot hin mama head wey her name be Zandi. Tori yan say, Haliru by hinsef waka go join one cult wey dem con ask am say make hin go bring hin mana head for sacrifice. Haliru no even waste time hin just waka go house go kpain hin mama still arrange her head before pipu wey suspect say one tin one tin dey shelle com catch am
No comments:
Post a Comment