Many people nahin don dey mute wey dem no no wetin dem tok onto this, wey one seven-year-old girl dey yan how her mama client carry tipa tipa enta her pakage for her mama house for 5, Samsudeen Street, Igbogbo, Ikorodu, Lagos for around 1 pm wen her mama no dey around. The Rapist Moruf Mohammed nahin tori yan say E con give the mama 1k as E con see say the mama no dey around, E con give the pikin the money com push her for wall con still cover her mouth con do the tin. Na wen the mama com con see blood for the girl body instanta nahin carry the pikin go hospital na for the place the doc dem con confam am say sometin don happun for the place. But sha police don chuk mind for the mata.
No comments:
Post a Comment