Friday, June 3, 2016

NAIJA FEDERAL GOVERNMENT DON CANCEL POST -UTME

We Federal Government for yesterday nahin don cancel  post Unified Tertiary Matriculation Examinations (UTME) for candidates wey dey find admission enta higher institution. The government yan say all tertiary institutions fit arrange screening for candidates wry dey find  admission into any school. Minister for Education, Mallam Adamu Adamu, yan dis wan for Abuja after den open the 2016 Combined Policy Meeting ontop Admissions enta Universities, Polytechnics plus other higher institutions in Nigeria. Adamu, yan say Hin get mind for Joint Admissions and Matriculation Board (JAMB), plus say no need con dey to dey do exam to ake enta  big big schools.

No comments: