Wednesday, June 1, 2016

NA OGONI CLEAN -UP GO MAKE NIGER DELTA CLEAN -UP – ENVIRONMENT MINISTER

The Minister for Environment, Amina Mohammed, yan say the clean-up for Ogoni land nahin be the beginning of many clean-ups wey the government go do for Niger Delta region. President Buhari for Thursday, June 2, go fulfil hin campaign promise wen E launch the Ogoni clean-up project. Mrs Mohammed yan say as the region no go dey dirty after dem clean am up nahin be koko for the government mind. She con yan say "Technologies dey available wella, whether na soil or the air plus even the gas including  water wey don over dirt. She con yan say the project so no be shere kam biaooo so make the pipu for the area understand say the project go chall time so make den support the governmenrt as dem dey try make sure say evry evry make sense wella.

No comments: