Wednesday, June 1, 2016

ZIKA VIRUS : ANDY MURRAY WAN GET BETA ADVICE BEFORE OLYMPICS

World number two, Andy Murray, yan say hin go go find beta gist ontop Zika virus hin kawasaka enta Brazil for Rio Olympic Games. According to Murray, hin decision so na because of wetin some scientists.dey yan ontop Zika pakaga say dem no suppose do Olympics for Brazil The 29-year-old British number one yan BBC say go follow some doctors gist sake ofsay jin go sabi weda make hin go abi make hin no go.

No comments: