Tuesday, June 14, 2016

NA 30 PERCENT OF WE POWER WE TAKE DEY WORK – CUSTOMS FOR SEME

The Seme Border Customs Command of the Nigeria Customs Service, (NCS) don yan say now now den sey operate for 30 percent capacity ontop dilapidated infrastructure plus unwholesome practices. Wen E xey gist members of the House Representative Committee ontop  Customs, Customs Area Comptroller, CAC, of the command, Mr. Victor Dimka yan say  officers of the Command dey dey live life any how squalor as accommodation no dey and dis wan don affect the morale of officers. Dimka con sey yan say officers dey live for inside the house of smugglers, plus say dis one don make den do many many bad bad tjings wey den no suppose do.

No comments: