Sunday, June 5, 2016

AS TOYIN AIMAKHU DEY FLENJO DEY GO, MANY PIPU STILL DEY VEX


Miss Simplicity - E dey wonda me as pipu still dey para give Adeniyi Johnson on top hw him nd Toyin marriage take kpafuka bt seriously Toyin herself no dey show wit d way she dey jolificate up nd down sey she dey reason any tin o, d lady as I dey see so, no be like who still dey put any guy for mind o...D new pinshure wey Toyin post for her IG make sense no be small, she nack us sheer top nd d tin make sense....
See d pinshure afta cut...



No comments: