Sunday, June 5, 2016

(FOTO)SEE D DRESS WEY PEARL THUSI NACK GO SOUTH AFRICAN MUSIC AWARD WEY PIPU SEY E NO MAKE SENSE O


Miss Simplicity - South African Music Awards shele for Durban International
Convention Centre yestaday nd na plenty ogbonge pipu naim dey there o, even Pearl Thusi wey be correct, actress, singer, model nd wey be d Lip Sync Battle South Africa host sef tanda for there o bt d tin naw be sey d fashion police wey dey twitter don para on top d dress wey she wear o, dem sey she fall their hand oooo...
As for me o, I comment my reserve for dis mata o bt make una sef see d dress afta d cut maybe una fit get comment oo.....



No comments: