Osun State Governor, Rauf Aregbesola, don yan say Monday, June 13 na holiday ntop say Osun state wan celebrate 23rd anniversary of June 12, 1993 presidential election. This wan dey for one gist wey the Director of Media, Publicity plus Strategy, Semiu Okanlawon sign. Governor Aregbesola yan say June 12 na coret sign of democracy sake pf say na that day every every for we Naija come together to take do elwction wey no get gbege at all at all. Na late on Sunday evening the tori start to Waka say Oyo state too don polongo make today be public holiday.
No comments:
Post a Comment