Sunday, June 5, 2016

IBRAHIMOVIC DON JOIN MAN UNITED

Coret strika wey hin dey up for footbal Roman Ibrahimovic don sign one year contract for manchester united dis morning. Tori wey den send give us live n direct from Old trafford yan say Ibrahimovic tok say hin go like play for English Premiership plus hin no see any beta club pass ManU. RomanIbrahimovic dey play for PSG wey dey for France before and hin be one of the team record scorer.

No comments: