Saturday, June 4, 2016

(FOTO)SEE HOW PETER AND PAUL OKOYE PIKIN BE FOR NATIVE


Miss Simplicity - Peter nd Paul Okoye wey be d ogbonge psquare na singers wey knw fashion nd as d tin dey go so e wan be like sey their pikin dem sef wan waka follow their papa footstep o. Make una check d pikin dem as dem rock native for dis pinshure o..



No comments: