Sunday, June 5, 2016

(FOTO)SEE BONANG MATHEBA AS SHE MAKE BRAIN FOR DIS DRESS..


Miss Simplicity - Bonang Matheba wey be media personality for South Africa dey for d South African Music Awards shele for Durban International Convention Centre yestaday nd she no fall her fans hand at all o as she nack dem gold metallic dress wey bad gan-an for d event yestaday o...she make brain wella nd dem even take her pinshure as she dey interview AKA wey be her guy oo.....
See her pinshures afta d cut....



No comments: