Miss Simplicity - Kunle Afolayan wey be Nollywood producer nd director, don tok sey him film "The CEO" go nack d big screen of many cinemas wey dey naija from 15th of July o...
The CEO wey be d tori of 5 beta executives fro m across Africa wey one multinational telecommunication send go 1 week leadership retreat make dem for fit pick d beta one take do CEO for their new firm bt wey kasala com burst wey three of d executives die nd d two odas com be suspect, naim d producer Kunle Afolayan don put Naija movie industry for map as d first Nigerian actor wey go do him film premiere for inside plane wey dey go from Lagos to Paris. Na many ogbonge actors nd friends like Wale Ojo, Adekunle Gold, Lola Maja, Kemi Lala Akindoju, d very Mr Authentic(Muyiwa Ademola) Mr Long Leg(Odunlade Adekola), Ramsey Nouah, Linda Ejiofor, Etomi Adesua nd odas naim tanda gidigba for d plane to enjoy d premiere of "The CEO o... Hmmm see levelzz, too much moni...
See sum pinshures from d premiere nd d film posters afta d cut....

No comments:
Post a Comment