Sunday, June 5, 2016

(FOTO)MAMA NO GO OLD, NICHOLE MURPHY BODY DEY TOK SEY SHE STILL DEY MARKET OO


Miss Simplicity - Nichole Mitchell Murphy wey be 48-year-old American fashion model, television personality, designer, occasional actress and businesswoman na d Ex-wife of Eddie Murphy wey be actor nd she born five pikin for d actor bt d tin be sey for d new pinshures wey she sama media, no body go knw sey she don drop 5 pikin o or abi she don even 40 sef base on sey she make sense for d pinshures dem o...Moni gud abeg, see d pinshures afta d cut...



No comments: