Tuesday, June 14, 2016

(FOTO) LAWRENCE OLISA, OGA FOR INSPIRATION FM, IBADAN DON TAKE SWAG BUHARI HIM MAMA


Na for time wey no too tey,  we yarn una say Mama, Princess Beatrice Nkem Olisa née Mordi wey born Oga Lawrence Olisa, wey be GM for inspiration FM, Ibadan don kawasaka, cross over the Jordan and dem just bury mama recently for dem village, Illah for Delta State. SEE some of the swaggalocious pinshure of the mata. We for TPN pray make God be with Oga and all other children wey mama leave behind. SEE pinshures afta the cut



No comments: