Tuesday, June 14, 2016

(FOTO) ALLELUYAH... DENRELE DON BORN AGAIN ON HIM BYDAY


Na Yesterday be Denrele Werele byday and na the full Naija entertainment world follow dis Bros wey no too well celebrate. Na him Denrele take the day show say he fit normal if him decide, na so he Sam us pinshure where he for dress normal like man wey him be, na for the pinshure we see say the bros no be small pikin like Dat again I, even as he like ruff play well. The pinshure make some pipu dey pray make everyday be Denrele byday cos he normal fi is and he be fine buriful boy... SEE the pinshures afta the cut...



No comments: