Tuesday, April 5, 2016

(FOTO) AWWW... SEE FINE FINE PINSHURE OF TAIWO AROMOKUN AND HER BLESSINGS




Popular Yoruba actress, Taiwo Aromokun, don sama her fans with beautiful pinshures for Instagram. The pinshures na for she and her twin sister, Kehinde plus her twin fine boys – Jaden and Jamie wey all of dem wear same kain cloth wey we dey call and Co. She dey try flex her life as her marriage don fall, she sha no go kill herself. (see pinshures afta the cut) 


No comments: