Tuesday, June 28, 2016

(FOTO) SEE D PERSON WEY WIN 'MISS NIGERIA' FOR OUR NEW OBODO NAIJA OO

Miss Simplicity - Na since on d 22nd of May naim dem don put d Miss New Nigeria World 2016 crown on top Christiana Kalu head o bt d lady neva get time to show us her pinshures bt e be like sey she get her fans time now as she don sama dem with d pinshures wey she take then...Bt make una wait o, na dis girl fine pas for d whole naija nd na which one be new Nigeria sef???
Hmmm I comment my reserve bt I dey sey Congratulobia to u Christiana as dem make u Miss Naija o....
See her pinshures afta d cut...

No comments: