Hmmmm..... Tori wey just dey waka now say popular music producer, OJB Jezreel don finally kpain. Wetin kill am never too sure but the tori just dey gather body. Everybody remember say he bin since sometimes like Dat, when him Padi NOMORELOSS wey kpain last month help am run around, offend many pipu sef when dem dey raise money for him treatment. But he don finally cross the Jordan, after him Padi kpain last month. We pray make him gentle soul rest in peace, we go sama una more details, as dem gather body.
No comments:
Post a Comment