Popular gbege woman, Kemi OLUNLOYO wey her papa na Governor before before for Oyo State don make sure say she drag Nollywood actress plus producer wey still dey sing join, Dayo Amusa enter potopoto. Na for time wey no too tey Kemi yarn say make dem shine light for Jide Kosoko hand say him hand no pure for him wife death, sake of say she be third wife wey go kpain under Jide Kosoko and she believe say dem juju for Nollywood no be here. She say na him make Dayo Amusa follow am enter gbege O, say make dem cure her craze, but she say na sake of say Dayo na one of the pipu wey Jide Kosoko dey rod for Nollywood. Na so Dayo say Kemi na criminal wey prison dey wait for for Canada.... SEE the mata na die, if you want watch the full film, go dem instagram handle go see gbege and pipu wey dey support 2 of dem, see some for here....
No comments:
Post a Comment