Thursday, June 9, 2016

COUNTRIES FOR LIKE CHAD SUPPORT GATHER HAND FIGHT BOKO HARAM - OSINBAJO

Vice President Yemi Osinbajo don dey gist all the countries dem wey gada chuk body for beside Lake Chad ontop beta beta  cooperation sake of say na so den go fit protect all the pipu we the boko- haram dem don dabaru den life for the region.We VP yan dis wan wen E dey gist for one Regional Protection Dialogue for Abuja, United Nations Humanitarian agencies con dey yan say the challenges wey dey  Lake Chad Basin no be shey rey kam biaooo sake of say wetin the boko pipu don spoil for dar tamak no be small somthing. We Vp con dey yan say hin sabi say if all the countries den chuk hand tugeda, dem go fit carry boko haram eye see wen.

No comments: