Tuesday, June 7, 2016

CHINA DON START DEM OWN JAMB WEY DEM DEY CALL GAOKAO

OGINI BERNARD - Naija Pipu think say na only dem dey do jamb not know say some other countri dey run d package. Gaokao na hin dem dey call am as na exam 4 dose high schol leavers. Failure of d exam go shatter d chance of say u wan enter university. N anybody wey dem catch dey cheat na fresh soup o..d exam Gaokao wey Don dey since 1950 but dem stop am 4 a while becos of der cultural revolution as dem con on d mata again as d student don con take d exam as to say na der life or na d exam 4 heaven.

No comments: