Friday, March 11, 2016

SEE PROMOTION... MONALISA CHINDA HUSBAND GRADUATE FROM UNCLE TO HUSBAND



MISS SIMPLICITY - D beautiful actress wey marry early dis yr don tok for one interview sey her husband na her uncle o, sey she bin know d man wen she dey 14yrs, sey d man na her best frd elder Broda then.

She tok sey tori change wen d man call ham him wife one day wen she visit ham afta dem bin don loose contact, Monalisa sey she bin para for d man day wey he call her him wife bt wen she village go visit d man papa na so she com knw sey d man o neva even bring any woman come introduce as wife. Na so she begin fall in love wit d man o...Ovokwor: u go fear hw d man take kawasaka from Uncle to Husband... D tin dey totori my body

No comments: