Tuesday, June 14, 2016

EDO GO BUILD ROAD EVEN IF OIL MONEY NO DEY -OSHIOMHOLE

GOVERNOR Adams Oshiomhole of Edo State,  don yan say hin administration no go stop dey do road projects for the state plus do new one even if oil money no dey. He yan dis wan wen he dey new the 10-km Uzebba-Okpuje-Okabhor Road in Owan West Local Government Area of the state, yesterday, E con yan say as hin tok say hin go do for hin campaign hin dey do all of dem now.

No comments: