Wednesday, March 16, 2016

SEE WETIN MAKE PAUL OKOYE CRY FOR HIM NEW SONG "CALL HEAVEN"




Paul Okoye sef don release him own single ooooo as him broda sama media wit him new manager yesterday. He title d song " Call Heaven" nd d way we dey see ham e be like sey d guy dey make tribute to him mama sake of sey d lyrics no be small tin, part of d lyric na, 


"See your children dey misbehave/See their fans, all of dem dey shame" Hmmmm as Peter Okoye dey thank him fans, na so Paul sef dey thank their fans nd he dey beg Baba God sey make Him help settle d palava....May God help us.

No comments: