Tuesday, May 24, 2016

YEWANDE WEY DEM SAY KPAIN HER HUSBAND GO DEY COURT AGAIN TODAY

Yewande Oyediran, one woman wey chuk her husband, 38 year old Oyediran Ajanaku till the guy port go heaven for their Akobo estate home inside Ibadan, Oyo state for February 2nd becaus say  one argument shelle between dem two , go show face for court today May 24th. Yewande wey be lawyer plus Staff of the Directorate of public prosecution at the Ministry of Justice, Ibadan, Oyo state, go face court ontop say she kpain boo.

No comments: