Thursday, June 2, 2016

(FOTO)SEE HOW KIM KARDASHIAN DRESS TO KILL TAKE GO SURPRISE PIPU WEY SUBSCRIBE FOR HER APP.......


Miss Simplicity - Yestaday 60 of Kim West followers wey dey loyal to her gada to for one movie theater wey dey for Encino, for California, na so Kim kawasaka enta dia go surprise dem o.  She nack dem one skintight silver turtleneck dress nd d tin carry all her curve come out. Even tho d followers no expect to see, dem appreciate her presence wella....
Hmmm all dis hot hot curve wey dey burn like fire sha...anyway ma'am Kim West ur head dey there.... See pinshures afta the cut.. 



No comments: