Tuesday, May 24, 2016

KELLY OSBORNE DON YAB HER PAPA BABE

Kelly Osbourne pikin of Ozzy Osbourne for twitter don folow the woman wey tok say she na her papa babe plus say dem get one tin one tin. Wetin the hairstylist tok so nahin don break the marriage of Ozzy Osbourne plus Sharon Ozzy. wen the pikin com ear dis mata she con enter Twitter begin blast d hairstylist .

No comments: