Tuesday, May 24, 2016

DEM SAY WE NAIJA MILITARY NA NUMBA 4 FOR AFRICA

According to one index wey  by Global Firepower (GFP) wey dey measure government's military strength, released Naija don rank nomber 4 country wet get powerful military inside Africa. Na Egypt top the list, follow by Algeria, Ethiopia, Nigeria plus South Africa. Na manpower, equipment wey cover air, land,
naval power plus the petroleum to sustain its army plus other tins dem take judge. The ranking system focus ontop the many many weapons systems plus bonus and penalty for things like nuclear arms, diversity of force structures, plus alliances (like NATO).

No comments: