Miss Simplicity - Funke Akindele wey be ogbonge actress for Nollywood film industry naim post d picture wey she nd d very Ogbonge musician Chidinma take wen dem go one function for Abuja...
Dem two wear white for d pinshure nd Funke show sey she like Chidinma thru wetin she write on top d pinshure, she tok sey " I love Chidinma..." Yes o na dis kind tori I dey like hear no be make pipu dey fight fight....Ma'am Funke abeg carry go jare...u too much. My country pipu e gud make we dey love each other o bcos "Love na d greatest Religion oooo. (more foto afta)

No comments:
Post a Comment