Miss Simplicity - Yestaday for d Cannes Film Festival wey still dey shele for France, actress Blake Lively wey be d wife of one actor wey him name be Ryan Reynolds naim kawasaka enta d Palais des Festival' BFG premiere with one correct gown wey bad gan-an, d dress fit her die nd her belle sef set wella for d dress...
Make I no lie una, I sure sey d tin go dey make oda lady there jealous sef especially d ones wey neva marry or get belle once base on sey d belle fit Blake die....She make sense.
Make una feel d pictures afta d cut...













No comments:
Post a Comment