Rumour begin loud wen Rihanna wear the ring for 2016 Billboard Music Awards. Tori yan say Rihanna plus rapper Drake don engage. Wen dem still com follow one pesin wey close to her tok dat one still com dey confam am say Drake carry $1million 16 Carat diamond ring give Rihanna. but sha she gan gan never confam am wether na engagement ring or na just fashion tori yan say the level wey dem dey now don pass ordinary dating.
No comments:
Post a Comment