Months after hin face brutal
physical attack, Harry Anyawu don enta Nollywood back Actor, Harry Anyanwu, wey some bross wey nobody sabi attak for December last year for inside Enugu State, don dey recorver small small He announce say hin don com bak enta Nollywood Movie Industry stilll com share. behind the scene photos from one set.
No comments:
Post a Comment