Tuesday, May 24, 2016

EEYAH DR. OFIA NWALI, ONE SENATOR DON KPAIN AT 74

The former lawmaker wey represent Abakaliki Senatorial District for the National Assembly, Lagos for second republic kpain yesterday morning for age 74, inside hin country home Ameka, Ezza South Local Government area wey Chuck yansh for insode Ebonyi state, after a brief illness, Hin body don dey  Federal Teaching Hospital (FETHA) mortuary, Abakaliki, the Ebonyi state capital. Governor David Umahi, wey cancel hin official engagement for Port Harcourt, Rivers state, sake of say he wan go grit the ex-lawmaker family, com tok say "Senator Nwali death na national loss."

No comments: