Miss Simplicity - The magazine wey "The Guardian Life" sama us naim get Okunoren twins, the Taiwo nd Kehinde wey be fashion designer picture for e cover o nd d twins for d magazine tok abt their present nd correct correct plan wey dem get for their future o....
No comments:
Post a Comment